Fire dey burn for one gas station for Baruwa area for Lagos state south west of Nigeria.
Di fire start around 6am dis morning according to authorities but dem no give any further details about di incident.
Some pipo wey dey leave for di area don begin post videos of di incident for social media. ( BBC)
0 Comments